Video Discription |
Welcome to christianplaylistt for "Daddy Wey Dey Pamper" by Moses Bliss and Doris Joseph. This beautiful song celebrates the unconditional love of our Heavenly Father who pampers us with His love and grace. The lyrics are a powerful reminder of how much God loves us and how He always takes care of us, no matter what.
In this video, you can sing along with the lyrics and immerse yourself in the beautiful melody and message of the song. We hope this video will inspire you to trust in God's love and grace and to know that you are always loved and cared for by your Heavenly Father.
{lyrics}
Even when I fall Your hand, You still dey hold my hand
Lover of my soul, You no dey break my heart
I'll sing about Your mercies
I'll sing about Your grace
Na You dey burst my brain, every night and day
Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, na You dey give me rest
When I look around, I see Your faithfulness
I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best
You carry me for ground Baba, You put me for the top
You shower me with love, Your grace na the jara wey dey on top
You be my shepherd, so I no fit lack wetin to chop
Even as I salama, e no fit dey enough
Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, na You dey give me rest (Jesus)
When I look around, I see Your faithfulness
I fell down on my knees, cause na You wey be the best
Ooh, even when I fall Your hand, You still dey hold my hand
Lover of my soul, You no dey break my heart
I'll sing about Your mercies
I'll sing about Your grace
Na You dey burst my brain, every night and day
Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, say na You dey give me rest
When I look around, I see Your faithfulness
I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best
Your grace, e cover me
Your love, You shower me
Anywhere I turn, I see Your pampering
On my left to my right, Baba You stand by me
Whenever I call, You dey answer me
When people lock up on my matter, You remember me
No be lie, this our love na till eternity
I go dey follow You dey go (I go dey follow You dey go)

Daddy we dey pamper
Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless
Forever You're my father, na You dey give me rest
When I look around, I see Your faithfulness
I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best
Don't forget to like, comment, and share this video with your friends and family. And if you haven't already, be sure to check out Moses Bliss and Doris Joseph's other amazing songs.
#DaddyWeyDeyPamper #MosesBliss #DorisJoseph #UnconditionalLove #HeavenlyFather #LyricsVideo #GospelMusic #ChristianMusic #WorshipMusic #PraiseAndWorship #SingAlong #GodsLove #Grace #beautiful #mosesbliss @MosesBliss [acwj3L4ho20] |